Niger coup update: Wetin be Nigeria relationship wit Niger as Tinubu govment deny say dem back failed coup
Wia dis foto come from, Asiwaju Bola Ahmed Tinubu/Facebook Article Information Di Nigerian govment don dismiss claims wey dey flow into on social media say Nigeria and di Economic Community of West African States (Ecowas) back di current failed coup for Niger. Minister of State for Foreign Affairs, Sola Enikanolaiye, make di informate for assertion…