US advisory about Nigeria: US close embassy, suspend visa services in Abuja, issue ‘Do not travel’ advice to citizens for Nigeria
Wia dis foto come from, Getty Images 9 April 2026 New Informate 6 hours wey don cross Read am in 6 minutes Di United States don suspend visa operations for dia embassy for Nigeria capital, Abuja sake of wetin dem describe assecurity considerations. For dia assertion for 9 April, 2026, di US embassy say all…